Nigerian Singer “Patoranking” Delivers a new Single tagged “Abule” of his highly expected body Work – Three.
After the successful release of his last track “Prayer Request” in collaboration with Victor Ad, Patoranking unvails this tune – Abule.
Listen and download below :-
[download id=”31569″]
Patoranking Abule Lyrics
[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje (Go Pon killa)
[Verse 1]
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
[Pre-Chorus]
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Verse 2]
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[Pre-Chorus]
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Outro]
Go
Go
Go
Go
Rate this Song below:-


![DJ Big N – Fresh Out Mix [Vol.1] 3 DJ Big N – Fresh Out Mix [Vol.1]](https://i0.wp.com/naijamixed.com.ng/wp-content/uploads/2021/09/DJ-Big-N-Fresh-Out-Mix-768x768-1.jpg?resize=360%2C180&ssl=1)

![[Mixtape] DJ OP Dot – Unstoppable Vibes Mix 5 [Mixtape] DJ OP Dot – Unstoppable Vibes Mix](https://i0.wp.com/naijamixed.com.ng/wp-content/uploads/2020/08/dj-op-ot.jpg?resize=360%2C180&ssl=1)
![[Mixtape] DJ Consequence – BB Naija 2020 Lockdown Mixtape 6 [Mixtape] DJ Consequence – BB Naija 2020 Lockdown Mixtape](https://i0.wp.com/naijamixed.com.ng/wp-content/uploads/2020/08/DJ-Consequence-%E2%80%93-BB-Naija-2020-Lockdown-Mixtape.jpg?resize=360%2C180&ssl=1)
![[MIXTAPE] DJ Candle – Best Of Wizkid Mix 2020 7 [MIXTAPE] DJ Candle – Best Of Wizkid Mix 2020](https://i0.wp.com/naijamixed.com.ng/wp-content/uploads/2020/05/DJ-CANDLE-BEST-OF-WIZKID-MIXTAPE-768x768-1.jpg?resize=360%2C180&ssl=1)












