“Celebrity no suppose get shame, Shebi na my money una dey hustle like this. One thing na to make money another thing na to protect am from urch!ns like you people.
If you have a child for me too bring it to any of my outlets or my residence Una deh m@d.
Make I send person wey I no no money untop say you deh create content with my name and image online. So this looks normal to you, If you born for person bring am to the person no use am dey do video.
Bring me the child na you dey find papa for your pikin, me I’m not looking for my child so I’m not spending anything to help you, na una dey find billionaire papa for una pikin what does it have to do with my money.
I’m here come to me Y’all hustlers” – Cubana Chief Priest hits back at Arise TV, critics, after they aired a story about his alleged Kenyan baby mama.




